BBC Pidgin gain access into di warehouse belonging to di Federal Capital Territory wey some pipo bin break into and park grains on Sunday morning. Di area dey inside one interior village wey dem dey ...
Looted artefacts from di Asante kingdom finally dey on display for Ghana, 150 years afta British colonisers take dem. Plenty Ghanaians gada for Manhyia Palace Museum for Kumasi, di capital of Asante ...